Ayra Starr – Sability LYRICS

Admin Avatar

Posted by Neph SureLoaded

Ayra Starr - Sability

Ayra Starr – Sability LYRICS

Lyrics of Sability by Ayra Starr.

STREAM/DOWNLOAD MP3

“Sability” LYRICS:

Intro
London (London)

Verse 1
E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

Pre-Chorus
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Chorus
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Verse 2
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I’m still lеading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juice
Tomorrow will bе okay

Pre-Chorus
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Chorus
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Outro
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

FAST DOWNLOAD

Drop Your Comments (0)

Blaqbonez – Follow Her ft. Kizz Daniel
1
Burna Boy – Sweet Love
2
Niniola – Ginger Me (Alum)
3
Ayo Maff – Lazy Baby
4
Small Doctor – Bahubali
5
Dice Ailes – Towa
6
Olamide – Kai! ft. Wizkid
7
FOLA ft. Kizz Daniel – Lost
8
Zinoleesky – Ayamase ft. MS Banks
9
Ayra Starr – Gimme Dat ft. Wizkid
10